Zinoleesky – Call Of Duty | Official Lyrics

Zinoleesky - Call Of Duty | Official Lyrics

Zinoleesky drop yet another catchy tune tagged Call Of Duty, this comes after he dropped Jaiye Foreign featuring Tiwa Savage.

Read the official lyrics to Call Of Duty below.

Intro

(Drink garri, welda your brain go calm down)

(I dey smoke igbo?)

Hmmm hmmm

Hmm hmm

Niphkeys

Verse 1

I be person pikin

I get feelings too

My mind is split in two

I love you but I love sleeping too

Girl you can just tell me, if you cant deal with you

So many other guys won chill with you

Bridge

Now I just want to marry her

Wan buy her designers

Check your window, ka rira

It’s been like 4 days ta rira

I don upgrade my terminal

2 shorties mapami now

You know say I sabi now

My song is sweet like ribena

Pre-Chorus

Mummy and daddy jo

Boys and girls jo

Omode kpelu agbalaga

Oloyun ton lo si ante natal

Anywhere me I go

Say dem love my flow

Dem say Zino getti lamba

Omode wey gettie raba ahh

Chorus

I be inside playing call of duty

Loving you be my call of duty

Say for loving two, I’m guilty

This all I’m wanting

Simisola wants S#x

I’ve gotten a girl obsess

Verse 2

Girl, you have to bring your friends

‘Cause they all have to meet my friends

And we have a show by ten

So, we have to leave by then

Oh, abi dem no get idea

But I no too dey show myself

Bridge

Now I just want to marry her

Wan buy her designers

Check your window, ka rira

It’s been like 4 days ta rira

I don upgrade my terminal

2 shorties mapami now

You know say I sabi now

My song is sweet like ribena

Also Check: 9ICE – Aye Labowo lyrics

Refrain

Mummy and daddy jo

Boys and girls jo

Omode kpelu agbalaga

Oloyun ton lo si ante natal

Anywhere me I go

Say dem love my flow

Dem say Zino getti lamba

Omode wey gettie raba ahh

Bridge

Maa poltergeist I sneak up on you

Me I no fit give up on you

Abi make I use ninja

Baby mabami ja

Outro

It’s like playing call of duty

Loving you be my call of duty

Say for loving two, I’m guilty

Timi jay on the track

DOWNLOAD AUDIO.

 

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*